Sunday, June 19, 2022

Mercy Aigbe vs Lara

Mercy Aigbe

The twisted story. Na better gist i carry come oooo, from Elite Amebo corner.   Na so vawulence waka comot for house con land for socialite party on the 13th of June, party wey Mercy Aigbe and Larrit go.  Vawlence wey ear kuku dey pain before no hear word, he carry himself go sit down for on top of Madam Larrit ear! Chai! Vawulence! No be everywhere dem suppose see you ooo. Na so he start to dey jump up and down like kangaroo wey loose him pikin, till he jump on top of madam larrit hand, na so she pick vawlence GREEN BOTTLE fling am on top of Mercy Aigbe head! Ewoooooo! But Mercy naa wey sabi dodge and dive like goal keeper... She dodge am! Blood no throway!  

Make we enter the real tori! 

Ogbonge actress, MERCY AIGBE which one she dey bear na sef na GENTRY or ADEKAZ? 



https://bit.ly/3N3pPdY( embed)

I no too blame the man sef, you don see yellow pawpaw wey fine, sabi act film, carry front and back, con still sabi dodge GREEN BOTTLE? Omo the girl enter class. Back to gist jare, na so Mercy go party wey dem invite plenty socialite go 

https://bit.ly/3Oo1hxh 

This her friend naa OMOLARA OLOTUKUN wey dem dey call LARRIT 

https://bit.ly/3O0iUDT 

She sef waka come party. Plenty tori confirm say Mercy and Larrit don do big big business together and you know women matter na wen he dey sweet we go dey yarn. He obvious say Mercy no know when she yan puan give Larrit wey make her con carry Mercy for mind. 

Mercy too don gather many frenemies because of ADEKAZ but you see the girl no mind, she just dey flex dey go as the latest Alhaja for town. As party dey waka, Mercy con dey show her dancing skills. Oh boy! Beefing was awakened!  

Recounting her side of the story, Mercy claimed that she has been harassed a few times online by Larrit (Lara). 

As indicated by her, Larrit calls her unprintable ridiculous names and yesterday, she made it a stride further by truly attacking her while they were at a companion's store opening to celebrate with her. 

   

Mercy wrote, “Larrit was one of the guests. This woman for some reasons best known to her, slanders me at every opportunity she gets. She has done many live videos and posts to this effect. I tried to reach out to her to understand what the issues were but she chose to ignore.” 

You need to see Mercy's sorry for me face as she tells her story but Larrit didn't make it easy for mercy at all as she goes further brawling 

https://bit.ly/3xteRc2  

Madam Larrit expressed that she definitely disapproved of Mercy Aigbe because of her disposition in her union with film advertiser, Kazim Adeoti. 

The finance manager noticed how Aigbe tried Adeoti's most memorable spouse and to that end she disliked her (Mercy Aigbe).

Larrit blamed her for having the boldness to disregard, flaunt and show different aberrant signs following her marriage. 

https://bit.ly/3tFVKKy

Looking further into this GREEN BOTTLE matter, it looks like Madam Larrit dey take panadol for another person headache as voltron wey she bi. Even Uche Maduagwu say Madam Larrit dey drag Mercy like I better pass my neighbor generator, you see na, na wetin make the rope cut on the 12th be that! If all of us respond to the way he dey do us inside omo! It would be a rain of shattered GREEN BOTTLES and even more 

Madam Larrit still dey threaten Mercy say she no wan hear her name for Mercy mouth.

https://bit.ly/3OlxhCl

Madam Larrit na real omo ghetto and she no get joy, so if you step on her toes, you go collect GREEN BOTTLE! 

Ladies, let's cultivate the soul sisters' attitude, look out for each other, and clean up our messes cuz if we let the GREEN BOTTLE SHATTERING take over us, our kids most especially would rain crates of GREEN BOTTLES just to prove one point and will no longer remember the lesson behind the nursery rhyme TEN GREEN BOTTLES standing on the wall.  This is another one from Elite Amebo. Stay dedicated to this page to get more info on trending Nigerian tales😎.

  

  


No comments:

Post a Comment

Mercy Aigbe vs Lara

Mercy Aigbe The twisted story. Na better gist i carry come oooo, from Elite Amebo corner.   Na so vawulence waka comot for house con land fo...